A semi-literate girl writes a hate note to her boyfriend;
Dear my dearest,
This is u girlfriend calling. Before i go on, how is ur air condition? U do somtin wey i dont like at all. U take another girlfriendship and E dey paining me. The first time u see me U Say i beautiful than all the girls ur town but i hear people Say u say i no beautiful again.
If i no beautiful, well, i can't fit be able to sabi Say anything. I will Leave all everytin 4 God. I remembrance when it is raining, U come inside the rain and come and stand 4 my window place n call me. Now u say i no beautiful abi..?
If i throw u medicine, shey you think Say E woun hit U..? E will catch u na...Only am a christianity. So, i wont throw u. Becos u knw Say i did not get any another Boyfrienship dats why u are doin me anyhow like dis abi...? You come dey say i no beautiful again .
Me, myself and u, who is more beautifuller? Your face like a goat own. Unbeautiful boyfrienship Smelly-smelly mouth Biggy belle boyfrienship.
Because of watin u have do me , God will beat you with a stick. When u comin to our yard again ehn..?, i will show u wise sence wey u avnt saw B4..
Ur Faithfully
your old girlfriendship,
Philo.
Related
Join Our Member Area
And Get our Latest Tutorial In Email
Subscribe to:
Post Comments
(
Atom
)
No Comment